

Screenshots taken from a video 18-year-old reality TV star
Kylie Jenner shared, which shows herself and her on/off boyfriend Tyga
all cuddled up together as they spent the Independence day in America
yesterday.
this one's never know wetin dey worry dem sha, one minute dem break up, another minute dem dey make out inside one better location. i believe say egbon tyga get wetin e dey find finally sha..lol
#dontakeitP
No comments:
Post a Comment