The crush wey i get on J'Lo na since dem born me o lol. No be only sing she saby, but na correct actree as well. She dey always slay everytime and e be like say she get vampire blood o lol, cos she no dey old at all. At 47 she still hot die like this! Make we use this medium wish her happy birthday..
#dontakeitP
Photo after the cut..
No comments:
Post a Comment