Monday 11 July 2016

HUSBAND OF MURDERED ABUJA PREACHER WEEPS (SAD PHOTO)

Elisha Olawale pictured weeping as he remembers his wife of 16 years, Evangelist Eunice Olawale, who was hacked to death by unidentified men while she was preaching around their home in Bwari, Abuja on Saturday July 9th. 
Remember say i bring una gist yesterday concerning one woman wey dem kill for abuja, na her husband be this. Kai e touch my heart when i see this photo, how only this man wan take care of the seven children wey dem get as e wife don die? na God alone go fit console am..
 
#itakethisoneP

No comments:

Post a Comment